고정된 트윗

Na so dem dey talk say he no try, abi dem no see say na one man against crowd and he still dey okay? Some people just like to sweeten their own version 😂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤@Guccistarboi
I just Dey laugh all the people wey dey push agenda against DJ Tunez since, how far now?😂
English
















