Sam Henderson
13 posts


@Megzy_Tips Boss no wound yourself oo, me I need you oo my wife go soon born oo, abeg because I know I will boom millions from your game soon
English

@Megzy_Tips Chai thank Goodness say I removed am from my edit 🥲🙏
English


@hisethan @Megzy_Tips My own edit Dey go well ooo no issues at all
English

@Megzy_Tips If na you write this nonsense and you’re in this community God will punish you!
Let’s learn how to be appreciative enough just last week we won almost 5k odds we never appreciate @Megzy_Tips enough all we bring to him his badmouthing him here and there !

English

@Megzy_Tips Thanks for the follow guys i really appreciate 🥰🙏🙏
English

@Megzy_Tips Here's the ticket, I suppose to win 999k in total but 4 game was void so sporty give me 157k out of 900k plus.. you too good boss thanks

English

To the new followers whenever I post a game, kindly remove anyone that you don’t like. The full ticket might come but ur edit might also save your day.
Our mantra here is 15/15 but we recently started trying 20/20
However the goal is to win millions with small stake! #Big odds or nothing
English

@megapunter188 @Megzy_Tips Ajeh 🥰 first time wey I go sabi @Megzy_Tips I just moved to footballdot com last two weeks as sporty Dey show me shege nah @Megzy_Tips give me my first win of the year. Nah last year January I won sporty last and I Dey play game almost every day 😢🥲😭
English

@Megzy_Tips Sure I do edit your game because betting nah risk already
English

@Megzy_Tips Ajeh person just Dey lose back to back now oo if i come boom make sporty sha no tell me story oo
English

Exactly my Point. When u are loosing back to back, they all stay silent. Immediately u win Inbox go choke
Adedoyin Olugbenga Oluwalomola@Gbenga915279504
@Megzy_Tips Have Rebet too person dey loose now ooo make Dem see any winnings na make you credit them you go dey hear
English






