“If you don’t vote for APC I will b3at the h3ll out of you, Tinubu will be the first President to go for 3 terms in Nigeria if you don’t agree I will b3at you up”
—-APC Ambassador Kesari Thr3atens Voters🤦🏽♂️
@popsynightmare2@burnaboy Bros una no sabii edit next time edit am well mumu fc fans delusional fan base as una fave de lie for una make una continue be agawa
Blord got angry and bought a Mayback.
Burna got angry and bought a Ferrari.
Davido got angry and bought a Rolls Royce.
Egungun got angry and bought a House Peller got angry and bought a Benz
When you get angry, what do you buy?
@yabaleftonline But him how u go do giveaway online ur guy see am ND him no get money him come ur dm ask u for something u say u go block am na so life be as u slide in person dm wey Dem help u and u no feet do same thing shall na man de do man if na woman enter him dm him no go talk all this
You no go ever see Burna Boy dey play football or take part in any sports.😂😂
“burna boy playing football”❌
“burna boy playing golf”❌
“burna boy playing basketball”❌
“burn boy playing table tennis” ❌
na only watin women dey do you fit see am
“burna boy riding a horse”✅