Med the Edede

32.5K posts

Med the Edede banner
Med the Edede

Med the Edede

@Usedabackspace

Edolite, Realist and people person.

가입일 Şubat 2016
3K 팔로잉2.9K 팔로워
고정된 트윗
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Of all work for benin na Undertaker work Obaseki give you.. God go judge Obaseki for turning AAU graduate to undertaker.
Med the Edede tweet mediaMed the Edede tweet media
Med the Edede tweet media
English
5
5
13
2.1K
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas Its "Trigger" not "Triggered" you. Na why you dey carry dead body be this..
Med the Edede tweet media
English
0
0
0
4
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
Gbam. If u stop ranting, I triggered u again😂😂. The boss.
Sir Osas@Sir_osas

@AngeloSan17 She don stop ranting since yesterday, I nor like am so. I want her to continue ranting. No peace for her😂😂

English
2
0
0
31
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas The boss and dem dey swear for ur father since two days u no fit cough u run. Dey retweet one tweet 100 times..
English
0
0
0
3
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
For the fact say I dey drag u drag ur father with him full name S.P aigbangbee wey no go still dae well since two days and you no fit cough instead you enter DND mode and emergency Observer is enough for me... It is all I need.. I no even be ur mother because dt one useless.. You thank your God say dt madness wey u try last two weeks u no even think to try am again who advice u advice u well.. That no mean say I don leave u oo make sure as u wake up tomorrow and any other day you do ur work.. That's all
Sir Osas@Sir_osas

One hour ago? U da craze. Come back here.

English
0
0
0
19
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
Belle just da sweet me. They don increase Titus to 4 oo. But they reduce the oil🤦‍♀️🤦‍♀️
Sir Osas tweet media
English
4
1
2
156
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
At least u don get chance now u no busy again..
English
0
0
2
29
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You go retweet tire Peace kee S.P Aigbangbee who dey find peace.
GIF
English
0
0
0
15
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
No peace at all. If u stop, then I trigger u again. Just da crash out, while I observe.
Sir Osas@Sir_osas

@AngeloSan17 She don stop ranting since yesterday, I nor like am so. I want her to continue ranting. No peace for her😂😂

English
1
0
0
130
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Observation kee you i don tell u say I no need peace you tweet one ur papa go collect three tweet.. Na make u dey observe pple life na why ur papa begin plaster ur picture for observer newspaper.. Who peace help??? So u no fit dey give me gbos again na observer u ean come be Na why u dey where u dey for life no job party donation wan kee you cos ma observe u come life come observe..
Sir Osas@Sir_osas

No peace at all. If u stop, then I trigger u again. Just da crash out, while I observe.

English
0
0
0
25
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Werey say him don "busy for some hours" I tell u say I wan use 3 weeks crash out on you and ur family.. Which wan u come dey act like u no get d memo???
English
0
0
1
35
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas "Press their neck and allow them to be crashing out" You no go copy ur mama line ke wey u be empty brain, street miscreant..?
English
0
0
0
10
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
Been busy for some hours, and someone have been crashing out with my name. Things I love to see. Press their neck, and allow them to be crashing out. E sweet di3.
English
2
0
0
96
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas As usually na ur format be dat i don clock you since.. coward 🤣🤣🤣🤣 As u no see who dey gas u up now ur papa don busy.
Med the Edede tweet media
English
0
0
0
9
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Na me come dey bully you now???? Dem dey talk about bullying osarenoga self dey count himself join who dem dey bully for this App???? Nothing wey Chris Osa no go see for Govt house..
English
0
0
1
34
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Do you know how foolish you must be to go and hustle for whatsapp status lookalike or how ever you did it and called it "Supposed papa nosa sister" just because you are looking for "Material" to drag as u no see anything else talk?? A foolish being u are and will always be You see say you too dey joblessness ur papa self dey disappointed in ur joblessness..
Sir Osas@Sir_osas

Supposed papa nosa sister had this to say on her status💔💔💔. Why u go carry another person pikin give another man? Why?

English
0
0
0
22
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Abeg bring d material wey u get wey u dey supply... E reach ur turn now u dey do DND.. you don dey drop meme you no fit write epistle again... Biko bring as only me dey drag u I no like am I want dt energy of two weeks ago wey u dey jump up and down dey drop tweet back to back.... But e go too pain me if na d same old materials wey u don post before depression,Single mother, begger, ashewo, carpenter, throw back etc abeg abeg na fresh i want abeg... Bring!!!!
Sir Osas@Sir_osas

English
0
0
0
23
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas Abeg bring as e don dey boring u suppose dey bring dat same energy wey u bring last two weeks..
English
0
0
0
12
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Brag about ur father, the first thing u did was to call him a curse, house husband, houseboy, woman wrapper, a person with incurable disease, a carrier of curse and a distributor of curse ??May God nor let person born bad pikin o. Na why Edo say, E good to born Begger than to born Bastard.
Med the Edede tweet media
Sir Osas@Sir_osas

Brag about ur mum, the first thing u did, was to call her beggar? May God nor let person born bad pikin o. Na why edo say, he good to born thief than mumu.

English
0
0
0
44