nika

672 posts

nika banner
nika

nika

@__itisblitz

가입일 Mayıs 2025
247 팔로잉258 팔로워
고정된 트윗
nika
nika@__itisblitz·
Just one more follower to complete 50 🥲
English
64
7
88
2.1K
nika
nika@__itisblitz·
Person fit dey talk serious thing about him life next thing you go see for cs na fb
nika tweet media
English
6
0
17
134
nika
nika@__itisblitz·
Everybody just dey post this rice con dey ask what did you have for breakfast 😂
nika tweet media
English
14
2
29
193
nika
nika@__itisblitz·
Honestly I no even dey check my impressions again E dey very very discouraging 😂😂😂
nika tweet media
English
3
2
10
46
nika
nika@__itisblitz·
Una go dey bag 5k impression per post still dey talk e no easy for small accounts, okay
nika tweet media
English
3
1
10
63
nika
nika@__itisblitz·
Omor school don resume 3 weeks now, the real ogs dey resume 6th week 😂
nika tweet media
English
10
2
21
90
Just juddie👑
Just juddie👑@judithadakole·
@__itisblitz I no fit relate abeg,my school dey 75% attendance during exam😂😂😂😂
English
1
0
1
4
nika
nika@__itisblitz·
My stomach just dey give me the beat since 🤧
nika tweet media
English
5
2
12
143
Soft Thoughts
Soft Thoughts@softthoughtts·
What breakfast can this get me??
Soft Thoughts tweet media
English
13
0
13
183
Emperor
Emperor@DmayorEmperor·
Even the small followers wey I get no dey engage 😒
Emperor tweet media
English
46
4
53
494
nika
nika@__itisblitz·
This game sef ehn If no be say I see one deflection score 🤧
nika tweet medianika tweet media
English
1
0
3
14
nika
nika@__itisblitz·
If na girl wey thin na model, but e reach man turn na poor man Okay
nika tweet media
English
0
0
4
38