RAY@Ananzie26·21hbuilt your X account , see it as an investment for future use drop a comment let's follow you번역 English509123
Keji | Data Analytics@DatawithKeji·21hGood morning Mutuals and non mutuals Enjoy your weekend and stay safe번역 English9820222
whyworry@__timing·1dWhen I suppose dey think how to make money, I dey think how to make banger tweet.번역 English10633
whyworry@__timing·1d@MikeBlake915731 @BigFamzii Once you chop this one finish, na better sleep o번역 English0036
whyworry@__timing·1dHe be like I go give me landlord pikin belle o, na free rent for life be that.번역 English10345
whyworry@__timing·1dI go suffer follow and engage una finish, to follow back go be problem.번역 English30971