SMARTASANTE

316 posts

SMARTASANTE banner
SMARTASANTE

SMARTASANTE

@iamsmartasante

Money minded!

Nigeria 가입일 Nisan 2020
393 팔로잉227 팔로워
SMARTASANTE
SMARTASANTE@iamsmartasante·
If na you pick my 50naira for ground today abeg return am. Na money wey I budget for sugar and groundnut be that abeg😔🤲
English
0
0
0
14
SMARTASANTE
SMARTASANTE@iamsmartasante·
Information reaching me now na say some of una rose dey smell like ogiri okpeyi
SMARTASANTE tweet media
English
0
0
2
15
Boluwatife
Boluwatife@OgunyemiBo64773·
I no dey owe anybody follow back 🙂‍↕️
Boluwatife tweet media
English
123
14
141
2.7K
SMRTy ⭐️
SMRTy ⭐️@iam_smartyb·
So e don dey impossible to reach 2k followers
SMRTy ⭐️ tweet media
English
67
9
86
1.7K
SMARTASANTE
SMARTASANTE@iamsmartasante·
If no be the Holy Communion wey I chop for church service wetin I for chop today? Oghene migwo
English
1
0
3
32
VibezReloaded
VibezReloaded@Eponlabi·
As my mutual wey you be, drop your username make my other Mutuals follow you My friend’s friend is my friend🤝❤️
VibezReloaded tweet media
English
20
2
30
438