OG star

2.2K posts

OG star banner
OG star

OG star

@ogstar_

Just a Naija boy spreading vibes & serving content 💡 Tune in for laughs, life, and everything in between 🇳🇬 Follow, like, & let's vibe together! #NaijaVibes

Everywhere I have to be 😂 가입일 Ağustos 2024
254 팔로잉296 팔로워
고정된 트윗
OG star
OG star@ogstar_·
Incase any of you see me for hospital🏥, make you no fear oo 😒nothing do me Nah blood I go donate😓....... That stage wey be sey pesin go dey find money like mad man🤑......Nah that stage I dey so 🤦😹😹
English
0
4
14
178
OG star
OG star@ogstar_·
Wetin I just notice for this app be sey once you no dey active for 2 days all your mutuals go just forget sey you exist 🤦
OG star tweet media
English
7
4
17
105
OG star 리트윗함
The one 🧢
The one 🧢@eckepa·
If you no sey me and you be mutuals 🫂 before and now you just unfollow me for no resin🤷 . Make my hand no meet you ooo , if not E no go funny 😈💢😡😅
The one 🧢 tweet media
English
4
2
11
89
OG star
OG star@ogstar_·
Una wey dey get 50 likes in under 1 hour, abeg wetin be una secret.
OG star tweet media
English
16
7
45
402
SAPA BOY 💯😭
SAPA BOY 💯😭@1812SAPABOY·
Who would you mention as your favourite Actor/Actress of all time? 🤔
English
3
3
13
298
OG star
OG star@ogstar_·
Algorithms tasting a small account tweet, before pasting 70 views and calling it a day
OG star tweet media
English
6
4
25
161
Abolaji
Abolaji@Abolaji28091·
Wetin dey my head pass this head you won give me but go ahead😤
English
3
1
7
94
Tylaa
Tylaa@Ttyllaaaaa·
@ogstar_ 😂😂😂 Mutualls?
English
2
0
2
14
The one 🧢
The one 🧢@eckepa·
Abi make I go steal old banger tweet from big accounts 😓....... Maybe E go still bang for my side 😔😒🤷😅
The one 🧢 tweet media
English
10
8
26
204
OG star 리트윗함
The one 🧢
The one 🧢@eckepa·
Those of Una wey No wan work but you wan chop, make Una gather come meet me, I wan advice Una 😅
The one 🧢 tweet media
English
3
5
16
102
OG star 리트윗함
Big black
Big black@Biggestblack_·
You want make I follow you but I check your account and not a single repost 🤦. Omo go and fix yourself oo 😒
Big black tweet media
English
2
3
10
77
OG star 리트윗함
starboy⭐️kheju🦅
I dey follow you engage,you see my post you look away 🥺
starboy⭐️kheju🦅 tweet media
English
16
10
43
241
OG star 리트윗함
realgideon
realgideon@CALLMEG5_0·
YOU NO WAN ENGAGE MY POST KEH🤬
realgideon tweet media
English
11
4
23
155
wicked ghurl 🖤
wicked ghurl 🖤@tmeleyin·
Don’t ask me mutual ?? Just follow I follow back asap
English
5
0
11
97
OG star 리트윗함
Big black
Big black@Biggestblack_·
We go again Arsenal
Big black tweet media
English
0
1
3
11