Henry
695 posts


@Biglummy100 Ma why I Dey chop once a day
My Igbo na 3 puff 💨 I kukuma Dey quick high 😂
5g fit last me for 1 week now 😂 Igbo don cost food gan don cost
English

@Trenches_X I swear my bro
E come later Dey clear me say him invest on some product and e Dey login Dey see the money wey him invest
$75k btc e run the money $75k 3 times
And me I Dey here Dey beg am for $5k make e even do half first 😞
Those investment boys bad no be childs
English

@Blac_nels sometimes she fit no dey cheat but paranoia go wan wound you
English

@Ayanfe_Baddo 😂 the man no want make dem know say e Dey chop this kind work for daytime
English

@TheoEmeka2 @Maazijnr I don know say I go surely jam one mumu for the CS 😂
English

@Maazijnr Am stopping her from the work immediately.
No confrontation
English

@jon_d_doe 😂 baami make she just get am for mind say she go still suck preeq
The woman na tear rubber ❤️
English

@somtodeyforyo Omo once you cheat, you go oh😌
Highest, I turn celibate🤣
I respect myself too much😎
English

@TheManLiveth @somtodeyforyo Guy e get somethings wey una no dey understand, na that 9-5 go give u money wey u go use buy tools bomb better bomb ... It's not like u will do that 9-5 forever just persevere for sometime.. with all the bursting of accts this days u need something wey go dey pay u till u guide
English

@TheManLiveth @somtodeyforyo 2 of una mumu
E no fit get focus e gas leave one for one
English




















