PD Graphics
81 posts

PD Graphics
@pd_graphics
🏷️Web Developer & Designer 🏷️UI/UX Expert 🏷️Programmer 🏷️Graphics & Animation Specialist 🏷️Model 🏷️Cyber Security
Lagos, Nigeria Katılım Ağustos 2023
109 Takip Edilen20 Takipçiler

Guy go and sit down ☹️ life hard pass all this thing wey una dey do
CARTEREFE@carterefe__
No go drop account if I nor funny to you oooo
English

The hardest choices requires the strongest will👌
Peace Ighodaro💛@peace_igho
Choose wisely.
Ikeja, Nigeria 🇳🇬 English

Na una dey cause all these things wey dey happen..
Una go just come online open mouth waaaaaah talk anything 🙄🙄
BAMIDELE🕊@thenihiin
A proper wedding in Nigeria costs 30-55m?
Alagbado, Nigeria 🇳🇬 English

@TheDamiForeign Dem go feel heat....🎵
Dem go run outside 🎼
Dem go feel heat....
Dem go run out..
English

@ambuikem U fit boil water for my room without using gas or electric cooker..
The heat alone too much
English
















