Karrd
18 posts

Karrd retweetledi

@Defiqueenn If the video no dey internet shey een go fit post am ? All which while you don’t know how Twitter works you can download and post the video in one minute. Talmbout all this while 🔝😂
English

@RealChiefPriest Okay make him too no dey disrespect himself. Cause walahi if video like this no dey. Nobody for fit use am to disrespect him
English

Imagine see as Wizkid dey cry with him rough hair, he looks unkept for someone that claims to be a big artiste. Smh 🤦🏾♂️
twitter.com/bukola_beckley…
English

Funny but not funny, you just behave like portable wey get grace to become somebody in life. If no be banky W, e sure for me today say na you and them Maleek go dey do banger boys. Very low level classless modafuker, na why tacha talk say she go marry you coz una fit each other Gbachala oko Gbacha.
Oloriburuku ara e @wizkidayo you wey be say na cowbell dancing competition you take dey survive for ijebu ode grammar school that year, grace find you come think say na by ur doings. Me I know say as your father no amount to anything for this country dey pain you na why you never for once appreciate that man asiere money miss road.
Wizkid@wizkidayo
Beg me like this. Send video 😎🦅
English

@RealChiefPriest I no get issue with him but tell your guy make een no get videos like that now. Na don jazzy een suppose apologize to. Oya make een find video of wizkid on his knees too go post am
English

@Peruzzi But ehhn if video like that no dey. Person no fit use am now. You sef check am. And peruzzi me I understand. If davido dey feed me I go defend am with my blood too. But you sef for keep quiet. Now person don talk sey your level na white money. You wet first buju start.
English









