DANDIZZY
22.2K posts

DANDIZZY
@iDanDizzy
loner 💀 for bookings call +234 703 107 0174 [email protected]
everywhere the money goes Katılım Mayıs 2016
1.2K Takip Edilen218.2K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
DANDIZZY retweetledi
DANDIZZY retweetledi

“30th December 2025” I did this for free, no sponsor just my hard earned money and my brothers support. @iDanDizzy @kaestyle_ish @knowledge_AH @Piego_AH @Boyllona_ @6uff_ @Kunmieofficial @sheisKOLD @Iam_vicoka Sabinus Etc.
Annie | XORA Co. (Perfumes • Fashion Items)@ininghe_
PH Party in Lagos as how? Una no real at all. People wey dey PH no be human beings??
English

Still valid to this day!!!!
DANDIZZY@iDanDizzy
A.P.C (A PATHETIC COUNTRY) FREESTYLE!!!!!! RT!!
English

Only the line up sef the show go sweet pieces.
DANDIZZY@iDanDizzy
Wizard Chan, Ajebohustlers, Kaestyle, 1da Banton, make we come together lock in do live show for this Lagos and for ph in December, as them no Dey put us for anything make we put ourselves on!!!!
English
DANDIZZY retweetledi

@bizzleosikoya I’m really interested in doing this, I will reach you once I align with all the artists involved.
English

@iDanDizzy Music no be by age sha, but big bro I sure say you senior me well well😂
Even Chan senior me😂
English

Person wey u and am nah almost age mate una go Dey shout big bro, how many years Chan take senior u?
SWAYVEE@swayveemusic
Big bro always motivating the boy💪🏽❤️🐐
English

@Iam_vicoka Diss this foolish boy. No leave @iDanDizzy neck oooo
English

Porthacourt boy for night, Abuja boy for morning.
ᒪᗩIᗰᗴ🎡@Laimeonly
Give me my flowers baby thank you ❤️🩹🌴
English

@Iam_vicoka You know say u go Dey involved, I just mention all the people wey Dey near me, when time reach u go Dey front sit.
English

I Dey wait make you call my name na why, as a ph boy observation is a must 😂😂.
DANDIZZY@iDanDizzy
Now nah time for anybody wey be ph boy to indicate ooo, some dey see us Dey do like say them no from the town.
English

Make we discuss how to run am the I go update.
ayobami_adc@ayobami_adc
@iDanDizzy abeg I go run flyer design for the PH issue and post here and also tag you to see
English







