cultists boi@OGB_Recent_·19 TemAs I de pray for open doors i still de observe windowÇevir English152201.9K1
cultists boi@OGB_Recent_·25 HazNew week memo Stop allowing other's to place their FEARS on you. Just because they feel like something wouldn't work for them don't mean it won't work out for you. Take that risk and block out the noise they talkÇevir English50121.8K1
cultists boi@OGB_Recent_·25 HazIf you hear watin brother from Another mother talk for your back, you go know why una no come from same motherÇevir English3051.7K1
cultists boi@OGB_Recent_·25 HazIf you dey follow my footsteps, go back small. I don do small mistake.Çevir English3141.5K1
cultists boi@OGB_Recent_·15 HazMoney wey go make me like golf Na hin I dey find nowÇevir English2069811
cultists boi@OGB_Recent_·2 MayI tried to treat her like a queen but her head big pass the crownÇevir English2099461
cultists boi@OGB_Recent_·28 NisUna nor notice say I calm these days? I don in love l wan coordinate myself 😅Çevir English0099091
cultists boi@OGB_Recent_·27 NisMake person advice me! I just see my first 1m today 😅✌️Çevir English20128671
cultists boi@OGB_Recent_·27 NisThis generation went from "till death do us apart" to "till you get broke"Çevir English11137851
cultists boi@OGB_Recent_·11 NisIf you like open window because of heat make them thief your phone Na there you go feel the real heat 😹🙆♂️Çevir English11138462
cultists boi@OGB_Recent_·11 NisE get as exam go hard reach you go first calculate your score yourself before you submit 😂Çevir English10127941
cultists boi@OGB_Recent_·31 MarChurch wan hire vigilante Pastor de ask am if en get strong jazz😹Çevir English21117662
cultists boi@OGB_Recent_·29 MarOmo, A woman that truly loves you will bill you oo!!Çevir English11107561
cultists boi@OGB_Recent_·22 MarTry to dey guide always... you fit no dey find trouble, make trouble come find youÇevir English40147791