OBA ORIN THE REAL IDAN

53.8K posts

OBA ORIN THE REAL IDAN banner
OBA ORIN THE REAL IDAN

OBA ORIN THE REAL IDAN

@TeniEntertainer

SUGAR MUMMY LIVE FIESTA

Atlanta GA, U.S.A Katılım Nisan 2011
893 Takip Edilen1.8M Takipçiler
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
Thank God for everything breath, for everything everyday in every way
English
34
36
204
2.5K
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
Wetin I go through for primary 5 make me realize sey I fit conquer anything
English
55
41
503
6.8K
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
Nothing wey eye balls never see and ear drums never ear
English
36
21
269
3.8K
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
I’m dey london dey miss Lekki, when I reach Lekki I go dey miss yankee. Life no balance
English
169
125
1.9K
38.1K
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
Chew gum like person wey dey stand for Allen! Lyrics Dey cry
English
22
20
302
8.1K
OBA ORIN THE REAL IDAN
OBA ORIN THE REAL IDAN@TeniEntertainer·
Dear artist drop that song, better out than in a dusty ass hard drive
English
145
139
1.1K
30.4K