western 〽️
216 posts


i close twitter sey i wan rest, i no know when i open am again
✰@jayswaggoo
twitter addiction is a real thing sha.
English

you no go believe wetin he dey call portal 😳
✞@Heyy_Lucid
Bro network no let access my portal💔
English

western 〽️ retweetledi

sapa go make you discover things wey you no know
Gustavoo@maduoflagos
Omo na once i buy soap wash my clothes…i no even believe say i fit wash baggy jeans Tough 💔
English

Please don't kill yourself
RayisRaydiant🤎✨@DereniRay
I genuinely don’t see a reason to be alive in this stupid world. I’m exhausted.
English

western 〽️ retweetledi











