Saint Jude@SaintJude128682·2hSince I joined X,I have not gotten a new followers after the first day 😞Traduzir English8315262
BlessedKTB@BlessedKtb·56m@VYktoriousBoi Me wey no b artist how I wan take feel that wayTraduzir English1017
vboi.vykt@VYktoriousBoi·1hAs an artist, I can’t lie music feels like the only language that fully understands my emotions. Does anyone else feel that way? 🎶✨💙Traduzir English10314
BlessedKTB@BlessedKtb·1hScott inside backy don wound my brian... but if I see mutuals engagement I go survive ahmTraduzir English10548
Quyum Goodlife@Quyum_Goodlife·3h... Nobody Dey follow me because I nor get blue tick 😭Traduzir English6313881.6K
Basil@Basilcity2·4hThis still feels like miracle 70 followers in the bag bby A big congratulations to me na God ooTraduzir English20680
Bheema 👑@Bhemmaofweb3·2hTHANK U EVERYONE FOR 100+ FOLLOWERS I'M GRATEFUL GUYS🫶🫶🫶🫶Traduzir English608124
Sochima@sochima09·1h5 people just unfollowed me now… I never even get una time yet. 😭Traduzir English165303331
BlessedKTB@BlessedKtb·1h@Bloseptt12 We no d live fake life for here... you for just tap in come let me know say I don fuck up....Traduzir English0009
BlessedKTB@BlessedKtb·2hSo make I no sleep again ? Because I sleep una don rush unfollow no be so oTraduzir English3012103
Burna boy, Davido & wizkid fans😹@management1121·2hEverybody dey waka go church this morning. I dey waka dey find where to buy WEED. pray for me 😔😔Traduzir English31747
Smart boy@MartinOtie819·1hReply with how many followers you need today. Let's follow you.Traduzir English10312219