GEEMONEY †@honestfan0·4h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹TraduzirGIF English15117301
Styles..💭🟦@FashPrint70043·6hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂Traduzir English52461893
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·4hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅Traduzirstunna@jumsbby English7431850
Hxmza@Bn_Muhammad01·4h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeansTraduzir English0004
Hxmza retweetouʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·4hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a jokeTraduzir English3514145
Hxmza retweetouJamie@jamesjustlearn·5hOmor forget pride and build your X account oooTraduzir English30859675
ThatYTboy@daYTguy·10hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂Traduzir English23144846
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·5h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peelTraduzir English103171