Hay Why@HayWhyjn·4h"have I followed you?" I follow you you no gree follow back😒Traduzir English21137849
Olakunle Olaniyi@JuniorBoiiy·17hMy Mutuals don start to dey unfollow again I go swear for una oooTraduzir English18327543
Sog@sonofgrace227·3hI suppose don dey 1000+ followers by now 😣😣 In all you do avoid restrictionsTraduzir English8112143
VOIDWALKER@Voidwalker80·3hI still dey observe those wey never follow back😌🤐🤐!!!!Traduzir English23440525
Iheanacho🕯️@ChrisOwenG·9hCan we be mutuals and engage each other, let's form a community that supports. Verified accounts most importantly.Traduzir English6619306
onyekachi jane@jane_onyekachi·17hYou talk say you go follow back But na you latter unfollow No be life be thatTraduzir English32236582
JULIE@chideraatueyi·3hIf you don't have engagements, it's prolly you don't engage on others too. Engage on your mutuals!😁Traduzir English25533305
Rruth@Rruth_ie·8hWhy is it that some of you will not follow yet you will ask us to follow you back, and account doing this are usually small accounts…Traduzir English28362881
Tm_will@Tm_gram1155·3hAlgorithm no dey favour man 🙂↔️😭 Kindly quote me 🙏 if this gets to your TLTraduzir English201846502
Lola🌸@_askforlolaa·16hUna go dey shout follow back, you never follow...if I knock your head😒Traduzir English254333917.4K5
Eldaah Piloot@EPiloot·4hWaking up everyday is a big miracle, may the new day flavor us.Traduzir English22435
Abraham@lils_9999999·19hNa fear make me nor follow who get blue tick 😂😂 Them fit nor follow backTraduzir English138252824.1K4