MORAYO 🐐🦇

4.3K posts

MORAYO 🐐🦇 banner
MORAYO 🐐🦇

MORAYO 🐐🦇

@One_MoRayo

🎵🦍 Afrobeats Addict • Bad Advisor 🤫 Bringing Vibes To Your Timeline Daily ✨🖤 Student 🤧😩

TURN ON NOTIFICATIONS 🔔📌 Entrou em Ocak 2024
317 Seguindo653 Seguidores
Tweet fixado
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
No Coin, No $wag
Español
2
2
26
2.4K
MORAYO 🐐🦇 retweetou
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Wetin make Abazz go barb skin?🧐
DAMI FOREIGN🥶 tweet media
English
232
78
479
13.8K
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
As you dey go through 1 or 2,me self dey go through 102 👌🏾
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
0
1
2
14
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
Na my babe place I dey sleep tonight, Incase una dey find me ooo 😹😘
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
1
1
0
10
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
If I catch your babe like this if she no know speak in tongues Make you call me b@stard 😂😭
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
0
1
3
41
Feelings
Feelings@goodfeeling_1·
@One_MoRayo She will have something to write home about 😂
English
1
0
1
3
MORAYO 🐐🦇 retweetou
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
Have seen Wild animals, but Ibadan people are from different breeds 😭😹💔
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
2
0
4
31
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
The biggest mistake you can make is live among Ondo people and you don't understand their language...... You go too chop swear and you go dey laugh 😂😹
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
0
1
2
35
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
When ona dey mention best story telling musicians in naija, Be like say una don forget Davolee..... That guy too good Ajeh 💯💞
English
0
1
1
26
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
So para boi don collect Rahman Jago babe before 😂😹
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
0
1
2
29
MORAYO 🐐🦇
MORAYO 🐐🦇@One_MoRayo·
Na you get time dey plant, Me I go don reap from where I no sow 👌🏾😂
MORAYO 🐐🦇 tweet media
English
2
0
4
41