Loveth

4.6K posts

Loveth banner
Loveth

Loveth

@Reciprocatewell

Horrific views. viewer's discretion. Turn on notification. prepare your heart. A professional phone repairer. Trying hard to get followers

Entrou em Mart 2023
360 Seguindo415 Seguidores
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
Once I activate my blue tick like dis, na to dey dash people blue tick e remain. Make I go do my card first
Loveth tweet media
English
3
0
3
62
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
You sure say na girl she be so? Make she no be say she predict my heart also o.
Loveth tweet media
English
3
1
1
41
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
Low key, na algorithm be some of una village problem, e no dey quick carry your message show me.
Loveth tweet media
English
3
1
2
41
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
Before I see dis one do, na wahala. Network dey do me shege, response limit dey do me shege. She I see if I fit credit like 10 more people before I finally sleep. Dat girl dey keep me waiting
Loveth tweet media
God's Grace@chituko21

@Reciprocatewell okay sir na my aza be this 8137671601 Opay Olamilekan Thanks boss God bless you sir

English
8
2
7
119
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
I no forget bro, me sef never get na. Na dis card wey I never go do dey give me issue.
Mojeed@mojeed69730

@Reciprocatewell Omo boss u promise to get me a blue tick 😭

English
5
1
3
112
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
Thank God say the class captains no dey around, make everybody go sleep be dat. No captain, no credit
Loveth tweet media
English
4
1
2
37
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
This is the person I've been talking about. Although am really tired now, but her beauty doesn't allow sleep to come. Abi my 2k was an insult to her?
Loveth tweet media
English
5
1
6
200
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
Thank God for my journey today, it was a long one. I know I've disappointed some people today, am sorry
English
4
1
2
48
Loveth
Loveth@Reciprocatewell·
@silverpenydr As if he's a savior 😂. Someone's running away from ordinary party riot, how will such manage the nation? Cultist go first make am run mad.
English
1
0
1
51
Ayilola of Nigeria /Laptop Guy 🩺 🇳🇬 🇬🇧🇺🇸
If APC wins the 2027 presidential election, this will be my last time voting in that context. I am doing this once more for Peter Obi, for suffering Nigerians, and for the future of our country. I, Ayilola Ayotomiwa, will once again vote for Peter Obi.
Ayilola of Nigeria /Laptop Guy 🩺 🇳🇬 🇬🇧🇺🇸 tweet media
English
250
546
2.5K
60.6K