
@colzing @Updateboyx Pele o Big boy wey Sabi politics, na 6 post dey for this settings, two to the southeast and one to the southsouth....southwest no deserve anyone abi? Na this kind blind politics keep una away from Aso Rock since, will be here to remind you when pitobi cries on National TV again
English



