Tweet fixadoModel@model2is·18hYou want make I follow you but you no Dey follow meTraduzir English120131142.6K
Model retweetouBlessed😈@Blessedonx1·2h@model2is Everybody na Judas on the streets of twitterTraduzir English11127
Model@model2is·1h@Oldtaker629 No follow Dey there dey wait make I follow you firstTraduzir English0002
Model@model2is·13hAs I Dey follow everybody wey nobody gree follow me back e good?Traduzir English6511731.3K
Model retweetouSusi@susifortune25·1h@model2is Netflix chop when I never chop keh😪Traduzir English01133
Model retweetouGehGeh@official_Gegeh·2hAll Farmers association members We go on break by 12pm everyday Start farming from 7am till 12pm Take a break from 12pm till 1pm then fire down till whenever you want to sleep ❤️Traduzir English84332066.8K3
Model@model2is·2hUna sure say this Elon money go reach all of us? Make some of una give up abegTraduzir English30440
Model@model2is·2hE get how you go do April fool near me I go first break bottle for your headTraduzir English01331
𝐋𝐔𝐌𝐀™@vai1kai·2hNeed more verified followers? Comment below and make sure to follow everyone who likes your comment ⬇️Traduzir English168281072.3K