Saviour Williams
23.1K posts

Saviour Williams
@savemanrolly
Less people, less bullshit🌫️. GOD First ♥️🤲🥀. Manchester United (GGMU)♥️. CR7 🐐
#familymeeting Entrou em Mayıs 2023
1.2K Seguindo425 Seguidores

@deylowkey247 @PenielThoy Why you the pity am , person wey talk say nah jackpot e hit.
English


@UrglyGramm Sexiest guy , nah lie ohh she one come smoke your Cana finish ohh
English
Saviour Williams retweetou

Money wey I dey owe for dream don reach 2m.. I no fit sleep.
JADON@whopls_
Rich kids don sleep 😂...
English

@_belikebaddy If e get as e be come home , the pain no pass one tie my broo
English
Saviour Williams retweetou

@deylowkey247 Saw my first bag , everybody one turn my neighbor i said Noo, I suffered 😇
English

@only1bangerlee I think say you the sell fuel, why your life de like this ?
English

Omo if Heineken dey, e get some girls for this app wey go finish am in minutes
Acube 🦾@Dammie_Dammie
Nobody can finish this in one sitting.
English

One Igbo tweet go cover all this Una impressions, Elon daddy na stoner o
Waggy ✞🏌️@waggydey4you
Food twitter will definitely take over twitter ng... 💔😂🔥
English
Saviour Williams retweetou






















