Adamgbeorie

1.4K posts

Adamgbeorie banner
Adamgbeorie

Adamgbeorie

@Adamgbeorie

Присоединился Mart 2026
1.7K Подписки1.5K Подписчики
Закреплённый твит
Adamgbeorie
Adamgbeorie@Adamgbeorie·
I don born oo Make Una tell me congratulations 💃🎉❤️
Adamgbeorie tweet media
English
309
111
3.6K
29.9K
unknown
unknown@irok2valid·
Mutuals wey dey engage >>>>>>>>>>
English
18
4
38
501
Blessed Dennis
Blessed Dennis@blessed_de29118·
Good evening mutualssss how are you all doing
Blessed Dennis tweet media
English
12
1
16
143
Dr v!bex
Dr v!bex@vibexdr·
E get some important mutuals wey I never see their post today😤
English
3
4
15
204
DOUBLE⚖️
DOUBLE⚖️@MatchMage·
Repent oo is not when you see me in heaven you will start shouting ojoro ojoro, I swear I go stone you with my hymn book 😅
DOUBLE⚖️ tweet media
English
1
5
10
36
Nabaasa Reon
Nabaasa Reon@nabaasareon·
People will pretend like they are your friends but they don't want to get involved with your posts....
Nabaasa Reon tweet media
English
2
1
4
19
Mike_Mick
Mike_Mick@Prime_axisX·
My new mutuals una bad 🥰 Make I go frame am
Mike_Mick tweet media
English
20
5
31
409
Awesomex🧃
Awesomex🧃@Awesomex297171·
Mutuals?
English
4
2
8
93
Toby
Toby@olaoluwaniii·
Engage Engage, I don engage you, you never reciprocate o, I still Dey wait for you
Toby tweet media
English
2
1
6
39
Adamgbeorie
Adamgbeorie@Adamgbeorie·
@ghrandson You wey no Dey fb and engage why them no go leave u 🙄
English
0
0
0
0
GRANÐSON🫆
GRANÐSON🫆@ghrandson·
All my mutuals don leave me
GRANÐSON🫆 tweet media
English
2
1
4
71
Arthur Kiing👑✝️
Arthur Kiing👑✝️@ArthurKiiing1·
Finally free.. where my mutuals at?🌚 Dad is back
Arthur Kiing👑✝️ tweet media
English
13
6
19
253
Adamgbeorie
Adamgbeorie@Adamgbeorie·
@TellaAbdul44688 Make I ask you one question You no Dey fit follow back ? 🤔🤷‍♀️
English
0
0
0
0
TELL A MAN
TELL A MAN@TellaAbdul44688·
If you're active Comment below let engage each other posts
TELL A MAN tweet media
English
6
1
8
143
Brite
Brite@Dat_BRITE_kid·
My mutuals no love me,them no ask of me since 😔
Brite tweet media
English
23
5
52
394
Blessed_love🤍
Blessed_love🤍@FrancisCather11·
E no easy for male to grow account on X😞😞😔
Blessed_love🤍 tweet media
English
17
6
29
288
sammyyyy
sammyyyy@BadKarma332·
Una wicked for this app o 😂 I reach 499 followers, just one more to hit 500… next thing I check, na 498 I dey see 🤦‍♂️ una well done o 👏😤
sammyyyy tweet media
English
11
5
25
201
Fredmayne
Fredmayne@Drimgbo·
Congratulations to me Another milestone bagged 😊👍 Thank y'all
Fredmayne tweet media
English
16
8
27
208