Evadon
1.9K posts

Evadon
@Evadon_Trendz
Voice of the Streets | Daily Entertainment Updates | Viral Content
Remote Присоединился Ağustos 2025
85 Подписки342 Подписчики

@Evadon_Trendz Na network boss
God bless you sha
You don try for people 🙏🏾🙏🏾
English

@Evadon_Trendz Boss na person wey don chop fit dey invest boss
Abeg pick me make i see dinner chop boss
And about investment too
I fit use am start POS business
English

@LawrenceSm23248 I love your faith
Stay active on Friday
It might be your turn
English

@Evadon_Trendz Congratulations to them.. Better luck for us next time.
English

@fw_emmasmile You're now by paddy. Next giveaway is Friday. We're cool ??
English

@Evadon_Trendz Can I be lucky pls
I active for here since morning
English

@Evadon_Trendz You don loose guard me boss 😭😭😭😭
FlyingFunk✨️✨️@Raphi_dinoe
@Evadon_Trendz Active boss miii 9040393097 Opay
English




