GeneralKuti
996 posts

GeneralKuti
@Generalkutiii
idan gan gan. #Cruise #Vibez #YBNLMAFIA
Lagos, Nigeria Присоединился Nisan 2022
218 Подписки77 Подписчики
GeneralKuti ретвитнул

You go bounce back. That smile, you go smile again. You see that house matter, you go run am, that rent sef, you go pay am. That car wey you don plan, you go buy am. That phone and laptop wey you don plan, you go still buy am. That job, you go get am. E fit no be now now, but you go bounce back. All those things wey you don plan, go happen. ❤️
English
GeneralKuti ретвитнул

This is probably the longest 3 minutes of Shallipoppi’s life.
benny.@1BENNY7G
“no be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey… he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.” — Burna Boy speaks! 🗣️
English

@official_Gegeh “ 20 man shall fall that day if you cross my lane” But as Burna mend DJ tunez now Shey e neva cross Wizkid lane? Abi tunez no join the lane? 😭💔
English

@DJ_TUNEZ Internet gangster u go continue your trolling again when hand touch u people go dey cry bully again abi 😂💔
English













