Rexnn

3.8K posts

Rexnn

Rexnn

@Rexnn3

🍃

Присоединился Mayıs 2022
1.6K Подписки1.6K Подписчики
Закреплённый твит
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
As the risk no wreck me, I dey take another dangerous one
English
24
31
65
644
Rexnn ретвитнул
NARCISSIST
NARCISSIST@YUNGJIZZY19·
Omo this ban no let me enjoy this account make una follow my back up abeg. Let’s engage here I go follow back asap. @YUNG1191
English
28
59
82
754
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
@vslbackg Natural instincts 😂
English
1
0
1
11
.g
.g@vslbackg·
Why do people still bow down when it’s obvious the blades are already above them? 🤔
.g tweet media
English
10
10
21
162
Baddy of Lagos 👑
Baddy of Lagos 👑@_belikebaddy·
Both verified and unverified users are in this comment, you know what to do.
Baddy of Lagos 👑 tweet media
English
711
109
517
12.2K
AndyJnr ° Umaru 
AndyJnr ° Umaru @AndyjnrUmaru·
Twitter is Amazing, Cause I can just post this and We all know who is the Owner.
AndyJnr ° Umaru  tweet media
English
86
57
166
2.3K
Rexnn ретвитнул
osama ✰
osama ✰@realwolog·
but why my posts dey always gba for morning?
English
28
41
71
943
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
As the risk no wreck me, I dey take another dangerous one
English
24
31
65
644
osama ✰
osama ✰@realwolog·
once una get few bangers una go stop engage una mutuals 😂
English
132
107
261
2.9K
Rexnn ретвитнул
Rümbås31
Rümbås31@chiedozie934001·
Being young and Nigerian in 2026 is a different kind of flex! 🇳🇬🔥 No matter the shege, the ginger never dies. We’re out here making moves, breaking limits, and winning legitly. 📈 If you’re proud of your hustle today, drop a "🦅" and RT for a fellow young legend! Connect! ✨
Rümbås31 tweet media
English
1
2
4
59
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
@realwolog If na you, you no go enjoy life?😂
English
0
0
1
1.2K
Rexnn ретвитнул
osama ✰
osama ✰@realwolog·
nothing really concern chioma, her own na make she just dey chop preeq, enjoy life dey go 😂❤️
English
78
90
872
78.1K
Rexnn ретвитнул
T .A .Y.0🏅
T .A .Y.0🏅@Tbabstayour·
I dey come back later guys Girl wey i text from tinder don come
English
6
6
9
86
PRIEST
PRIEST@onlyonepriest1·
E get as your babe go dey behave you go just know say your time don pass🙂‍↕️
English
63
97
201
3K
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
@onlyonepriest1 As you dey see signs, wonders no far again 😂
English
1
0
1
154
Reginald
Reginald@ginald87·
@Rexnn3 They are busy buying private jet but my own reward is in heaven they are not serious.
English
1
0
0
7
Reginald
Reginald@ginald87·
Nigerian pastors own is to collect money from the members in their church, when will they start giving back to the poor people in that church who doesn't have anything to eat?
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN

“I’m among the few pastors on earth with the oil of raising billionaires. It’s the amount you give, how you give and when you give it. Giving is the only authentic ways you demonstrate your love for God. Your giving measure your love for God.” — Pastor Kayode. 😂

English
5
9
11
217
Benedict
Benedict@TomCAFF__·
DND is more than just a phone setting.
English
11
12
20
1.7K
Rexnn
Rexnn@Rexnn3·
@vslbackg As you dey glitter he go think say you don balance 😂
English
1
0
0
13
.g
.g@vslbackg·
Omo make my helper no go whine me cuz I dey steeze up, I still need the help o😪
English
10
11
33
244