Naka-pin na Tweet
𝐂𝖍𝕚𝕝𝕝𝖊𝕣 ✌︎㋡
4.4K posts

𝐂𝖍𝕚𝕝𝕝𝖊𝕣 ✌︎㋡
@Amazin_Chiller
𝕁𝕦𝕤𝕥 𝕙𝕖𝕣𝕖 𝕔𝕙𝕚𝕝𝕝𝕚𝕟 & 𝕜𝕖𝕖𝕡𝕚𝕟𝕘 𝕚𝕥 𝕒𝕞𝕒𝕫𝕚𝕟. ℝ𝕖𝕒𝕝 𝕧𝕚𝕓𝕖𝕤 𝕠𝕧𝕖𝕣 𝕖𝕧𝕖𝕣𝕪𝕥𝕙𝕚𝕟𝕘. ℕ𝔾. ✌🏾😎
Dimension Chill Sumali Kasım 2025
1K Sinusundan1.3K Mga Tagasunod

@gr8kidaaxklein Bro if you fit help me purchase the blue tick, make I know. I go give you the money. Make i no use the money buy loud abeg.
English

@TheDamiForeign Omo. You wey receive millions wey never tay. You fit borrow me your key? Me sef wan lock in.
English
𝐂𝖍𝕚𝕝𝕝𝖊𝕣 ✌︎㋡ nag-retweet

Na true ooo. Portable go dey gba like mad. 😭😂😂 @john322226

lobistars🇳🇬@john322226
Nothing concern portable and perfume
English

Hellooooo…. On a straight line 😹😹😭

Jeff👻🔥@thatforexguy3
We dey fool for here no mean say we no guide 😂♥️
English

@uc15871 No be the fridge wey dey my grandma side. Na electricity go kill us. Imagine getting shock while cummin 😂
English





























