Donโt be ashamed of your hustle. With a picture, tell us what you do for living. Letโs patronise you.
Faceless
8.4K posts

Donโt be ashamed of your hustle. With a picture, tell us what you do for living. Letโs patronise you.

I remember when you shutdown the internet with this cover of Wizkidโs OJUELEGBA ๐ฅ ๐ฅ

Blaqbonez never still recover from this diss by Odumodublvck to him. See charisma ๐ฅต

SHUT UP. IDIOT. NA UNA TYPE WEY NO EVER MAKE AM DEY GET MULTIPLE ADVICE FOR NIGGAS I BE MAD MAN LEAVE AM LIKE THAT. AND WHEN YOU SEE ME IN THE CLUB NO BRING THAT STUPID HAND MAKE I DAB MAKE E BE LIKE YOU SABI PERSON. DUMMY.

โhe revived rap in naijโ man idk I think your taste is very questionable

PSYCHOYP WENT BONKERS ON FIRSTKLAZโ โFORMULAR 1โ. ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฎโ๐จ

FOR REAL RAP BEEF NA SHOOT DEM DEY SHOOT NO BE RAP SO MAKE UNA PICK UNA POISON WELL. GO ASK DEM LIL DURK. RAP WITH WHO? ๐ญ๐คฃ๐ญ๐คฃ๐ญ๐คฃ UNA NO KNOW ANYTHING ABOUT RAP BEEF. RAP BEEF NA WHEN YOU NO FIT GO STAY YOUR MAMA HOUSE NA BEEF BE THAT. WHAT IS WORTH DOING IS WORTH DOING WELL.

Currently playing ACL The song na Big hit, global super star

omo i don die ๐ญ๐ญ

odumodu gotta be the dumbest person in the industry right?

ACL