Naka-pin na Tweet
Think wise 🤞
10.9K posts

Think wise 🤞
@Think_wixe
EDITOR AND CINEMATOGRAPHY|| FASHION ||C.O.Y.G🔴ARSENAL FAN😘# LET VIBES❤️, LET ENGAGE AND CONNECT|| AVAILABLE FOR ANY DEAL ✌️🤝
Lagos, Nigeria Sumali Eylül 2020
1K Sinusundan796 Mga Tagasunod

No how wey i go play person game and at least 10% no go drop for the person aza if game drop
Person wey dey stake 100 Naira if e stake am consistently for a year and he is losing
Na 36,500 e just lose
So how at least 500k wan give you problem to send out?
Oloriebi@OloriebiBet
@pbtips_ Dem go say punters dey feel entitled. Nothing less than 700k suppose drop atleast if you no wan touch the 9M.
English

@oku_yungx Okay..let locked in I go tag you on my next code. 🤝🤝🤝
English

Arrange odds for me. I go tweak am. If i win big, you are eating good.
Think wise 🤞@Think_wixe
@oku_yungx Make I arrange odds for you make you knack am 🤔🤔
English

@pbtips_ @jake_chowman If na you boss
na like how much you go wipe am
English

@jake_chowman Na engagement go withdraw money from my
Spade or Sporty?
English

Some people are very foolish when it comes to gifting.
Charle if i play your game win 10M, to God, 1M go enter your account.
Which one be 200k? God forbid aabeg
PROFESSIONAL BETS TIP 👀@pbtips_
200k wey no sub starlink for 4 months😂 I go feas curse you for like 365 days
English

I hear say you give the originator 200k.
You for keep that money. ‼️
TKKKSPORTS@TKKKSPORTS
@tunmise_adeleke I got 10/10 🎉🎉🎉🎉 70k odds 100 to 9.9M
English

📺 放映スケジュール 📻
4/24(金)・25(土)・26(日)
京セラドーム大阪にて
オリックス・バファローズ戦🔥
全国からファイターズを応援しよう!
fighters.co.jp/news/broadcast/
#ドミれ
#lovefighters

日本語

E give game owner 200k
Out of 9.9M
God abeg no put my big boom for any follower hand 🤲🏽
TKKKSPORTS@TKKKSPORTS
@tunmise_adeleke I got 10/10 🎉🎉🎉🎉 70k odds 100 to 9.9M
English

@pbtips_ lol them Dey price you less money wey spade no run for you asap.
English






