Malack

5K posts

Malack banner
Malack

Malack

@Ybnmalack

whispers from my heart! [email protected]

Abuja, Nigeria Sumali Ekim 2024
203 Sinusundan122 Mga Tagasunod
Hate🎖️
Hate🎖️@hate_ofx·
if elon get wife, he for no reach trillion
English
390
1.8K
14.6K
686K
Iyke
Iyke@currentiyke·
Walahi you guys on this app are not alright.😭😭
Iyke tweet mediaIyke tweet media
English
1.1K
934
9.3K
350.7K
🍀
🍀@__scholes·
I don see one money hack on sporty.
English
27
4
366
22.8K
PRINCE AKPA
PRINCE AKPA@princeakpa_·
Now I understand why OGs no Dey reply us that year
English
101
859
8K
272.1K
Malack
Malack@Ybnmalack·
I dey for the Yabaaaa! I dey for the yabs 😂 That shii stuck in my head bro
English
0
0
0
14
Malack
Malack@Ybnmalack·
@0Spyderr No vex G, I no sabi say na big Spyder the hottest model I splash
English
0
0
0
13
Spyder🕷️
Spyder🕷️@0Spyderr·
Omo if na you be the guy wey splash me gutter water with Gle 53 amg this night Your car sharp ooo 😖
English
4
2
31
1.3K
Malack
Malack@Ybnmalack·
Was talking to this girl on the train yesterday on my way to Abuja, and she randomly just mentioned that she doesn’t listen to music, I first pause I thought she was joking but Omo she was dead serious, i gats just end the conversation cos we no fit blend for front Aje!…
English
0
0
0
11
~IBIDUNNI~
~IBIDUNNI~@Ibi_Dunni·
@K_Basharr @TunmiseOA I had similar experience in 2020, my phone got stolen at the first week of the month and I had to wait till end of month. My ex and I resulted to text messages. I could type without looking at the button 😂 I played snake and sudoku every night before sleeping.
English
44
62
2.2K
47K
Malack
Malack@Ybnmalack·
@K_Basharr @kikilopemi Brooo! Same shii happen to me, I read book tire guy, self development and radio wan finish me
English
0
0
0
22
ᜰ
@socetyhatesjay·
“i dey enter bike but i still carry GLE boy babe” so you feel say person wey get GLE na loser because you wey dey charter bike thief him babe?😂😂😂
English
147
530
5.4K
101.5K