Debola@heislabs·19hmake moving man farabale calm down dey watch LOVE ISLAND omo, your life don fucking spoil.Isalin English00020
Debola nag-retweetMISSY💕🍫@Darkchocolaite1·1dIf Zeedat help you lasan your own don spoil 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You don sell your life and soul give am be that 🤣🤣🤣Isalin English110682.2K1
Debola@heislabs·5dYou wan dey on babe, you no do background check ke? Nothing fit fear you again for this life.Isalin English00212
Debola nag-retweetInioluwa ♱@Inioluwaaaa_·6dalways run background check on whoever you’re talking to😂Isalin English13863
Debola@heislabs·10 Haz“so because of breast, you dey call that girl mommy?” if e reach your turn, no call am.Isalin English01425
Debola@heislabs·6 HazGirl go calm down write things wey she no fit afford, post am come de call am birthday wishlist🤣 No go work for your money 😭Isalin English00211
Debola@heislabs·5 Haz“Get your PVC, Get your PVC” bro just leave me out of this, i no know wetin to do abeg 😭🙏Isalin English00110
Debola@heislabs·31 MayOnce your Nigerian parents find out you can make money on your own, it’s over for you.Isalin English01332
Debola@heislabs·28 MayYou de vex for me, you go de unfollow/block me for tt I swear you never ready. 🤣Isalin English00113
Debola@heislabs·28 MayOne day when you’re trying to send someone’s story that you want to gossip about to your guy, you’ll mistakenly reply to the person’s story instead and you go explain tire 🤣Isalin English01122
Debola@heislabs·23 Mayomo this age wey i wan turn in few months de fear me Jesus Isalin English00232
Debola@heislabs·20 May“3/12”, “3 papers in one day”, “4/7”, “God will punish so so lecturer”. Lord i’m grateful that i cannot relate 🙏Isalin English00213
Debola@heislabs·19 MayI know say I dey fumble sometimes, but overall I be sure guy.Isalin English01322
Debola@heislabs·18 May“You have this innocent good boy face” Aunty no be for where breast dey oIsalin English10335
Debola@heislabs·16 MayWhen e finally green, the story wey i go tell go too sweet die.Isalin English00223