optimistic
1.2K posts




"A poor man has no place in my heart because I'm the kind of girl that if you give me ₦1m today, tomorrow I'll want ₦2m. I'm never satisfied" — Petite online personality Jima Emmanuel.


No be like I Dey support wetin him do but make we no lie, the boy was clearly nervous and confused, em just wan quickly sit down. The aura wasn’t there and that kind thing fit happen to anybody. This post just show say una already dislike the boy e obvious from the caption. I’m sure he’ll learn from it and do better next time. Even yemight no even talk to am rudely which e show say him understand better pass una



As dem no like Davrel now, na so dem no like Davido when he start too. Guess who be the biggest now? Davrel go still be the biggest.📌

Dem bounce werey commot.














