Post

@_VALKlNG @lmao201062 Newcastle stupid if nah Man U now dem go play road block but see as dem dash una high line🤦♂️🤦♂️
English

@_VALKlNG @messiboyj Them no enjoy am like this. Omo, we spread them gaan.
English

@_VALKlNG @OverGood_Boy Man Utd no dey the competition na why laliga teams dey flex muscle 😆
English

@_VALKlNG No be una fault nah Manchester United cause am, no worry we go test that your high line next season

English

@_VALKlNG See as epl hide update from laliga clubs e no really fair tho 😂😂
English

@_VALKlNG Just imagine say them dey serve me this kind food every weekend, intensity league una 😆 🤣

English

@_VALKlNG @messiboyj Better food just full there
When last I win 7 something for Spain? 😂
English

@_VALKlNG @DrizzyAffAff see Wetin una dey struggle with
English

@_VALKlNG Toto wet and slippery anyhow, body fine and Toto sweet o. Premier league obo
English



































