Big_Obadara@BigSolux·16hIf na to follow me con unfollow me later, dey your mind, abeg no bother follow me😌ترجمہ English173253601
PADRE (BKJ) ❤️@baahkwamejames·10hI am deeply tired of posting without getting engagementترجمہ English48658968
Benedict@bentheeking·16hNa every two weeks I dey active for X, I no fit dey consistentترجمہ English307445021
Finn X⚡🛡@mr_kay87775·13hOmo He be like, My mutuals no dey active… Make I go find wetin to chop before dem come back.ترجمہ English16531250
Ememzyvisuals@ememzyvisuals·17h72 hours of fb still no 1k mutuals 🧑💻 Help your fellow small account 🙏 Nah one like I dey see for my posts nowترجمہ English24026391
prettymimiluv 🩵🩵🦋💕@MimiluvPre94940·21hPls you’ll should stop unfollowing me abeg, Biko you people should stopترجمہ English5217205
PRIEST@onlyonepriest1·8hI don't want to brag but forget oo, I dey engage my mutuals.ترجمہ English103671822.1K3
Jackiesmunchies@RitaElimimian·8hUna wey get full X analytics access, I dey envy una blue tick o 😭🙌ترجمہ English5912981.5K
Quicker ⚡️🇳🇬@quickermind·12hFollowing 10 with 1.5k followers and you wan make I follow you 😂ترجمہ English13219259