
So who be boss?
❌ No be miners
❌ No be nodes
Na the rules wey nodes dey enforce and miners dey respect.
Miners fit build blocks, but na nodes get the final say on wetin be valid Bitcoin.
#bitcoin #bitcoinpidgin
English
₿ITCOIN PIDGIN
1.4K posts

@Bitcoin_Pidgin
We dey use Pidgin teach #Bitcoin because say we gats dey use our language break down #Bitcoin so dat e go dey easy for everybody to grab.


We don Dey waka Dey go Ouagadougou like dis and one tin wey sup be say @togobitcoin rili take care of us very well and we also meet their community and yarn one or two about Bitcoin and how e Dey be for Togo 🇹🇬. Na #satsontheroad Dey make this one happen and our founder @kesterbils Dey with @thecoachayobami of @Bitkwa and na them Dey run am, togeda with @malkrite of @citrusrate @BitcoinP99151 @PreneursConnect and we Dey move like dis. See you for Ouagadougou.
























