پن کیا گیا ٹویٹ
F.Solomonaj
410 posts

F.Solomonaj
@CallMeFasaj
Boxing 🥊 | Speaking fact to power 🇳🇬 | No looking back, just truth | No fear, no filter | ScX.
Lagos, Nigeria شامل ہوئے Ocak 2023
49 فالونگ45 فالوورز

@GoziconC Omo old fools still plenty ooo. Suffer wey your papa suffer wey them no fit give you better life you Don startup from there again imagine how your own kids go be next oponu
English

@TheDamiForeign Una fc are so dumb. Just imagine wizkid see the rubbish the guy Dey do e no go caution am after everything don turn out una mumu fan here go Dey cry
English

@CallMeFasaj @General_Somto Oga chill we don already do our findings we don already know say she frame am for her to talk to vdm na bcus he is popular so chill
But is that why he go cover person wey commit crime
English

@fcspokesman Creating agenda to bring people down people that are your junior brothers at home. Can’t imagine how life could’ve be for you if not for Twitter
English

@EleluAyoola So wetin concern us why you wan know people’s opinion? With this non achievement governance than borrowing government you’re following up and down
English

@yarlo_wtf E fit never reach ASP like dat 🤦 anyways happy birthday let the good/bad work of his hand judge him
English

@Eleazar19121859 @AbrahamMacHILLS Olobuku like you Dey talk? Once them start Dey pay them token they already kill their conscience
English

@AbrahamMacHILLS E no go better for the two animals that slept together to give birth to oloriburuku eranko omo Iran kiran like you
English

@olamide_adee Omo rain don fall pack birds and hen together 🤦
English


@MachalaDoctor Na business man and burna is his brother they both hails from same state ode
English

@Tufab @CharlesBil99525 Sounding as if Carter is a baby. Who is Big Wiz that can’t be disrespected?
And how has carter even disrespected Eye Aparo? The reason you all are sad is the fact you are unable to bring down Carter. He’s way above you all and has a massive fan base also.
English

@Tufab Make you sponsor Shanks na. Abi you no get money?
English

@Lordswitch7_ @General_Somto No be him the girl later confess for and then brought the truth? People are brainwashed
English

@General_Somto He is right,vdm change the narrative of Mirabel to make us believe she is innocent that it was drug that made her commit crime
English

@Tonybrainy You go soon use that proud Yoruba man go get 500/liters or buy food chop olobuku
English

@abdullahayofel Why not compare yourself to Morocco? Ozuor buruku no get sense at all
English




















