Ayetty Mama

1.2K posts

Ayetty Mama banner
Ayetty Mama

Ayetty Mama

@DORA_THREAD

Threads, vibes & random life chaos 🫶 Sharing thoughts, laughs & late-night tea ✨

Lagos, Nigeria شامل ہوئے Mart 2026
155 فالونگ162 فالوورز
پن کیا گیا ٹویٹ
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
🧏‍♂️: " Can you take a Bullet for me" Me: Ogbeni wetin you dey find amongst people wey get gun. 🌚😒 Eh werey 😂
English
11
13
73
627
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
Good night 🤗🥰
English
1
0
8
32
yimika|
yimika|@yimikaaaa·
Has twitter given you at least one genuine friend ?
English
519
136
1.5K
81.2K
djlowkey entertainment
djlowkey entertainment@djlowkey14·
Yahoo boy don come pack load o as hin babe break up with am😂😭
djlowkey entertainment tweet media
English
2
0
3
42
kay
kay@kayspits·
ANYONE ACTIVE ?
English
102
18
148
2.4K
Ayetty Mama ری ٹویٹ کیا
bad boi
bad boi@aganiyu687·
Nobody avoid wahala for this life reach me
English
2
5
12
81
OFILI
OFILI@NonchalantMeW·
Someone will be shy to talk in public , then there’s one human being saying His nonchalant 😂
English
1
0
2
26
Jhay⁷†
Jhay⁷†@CityJhay·
“Aww, you are so cute...” Insults flagged as compliments towards men!
English
2
3
15
113
Aisė👑.
Aisė👑.@Bigernest01__·
Omo...I no dey even see pass 10 views , especially today💔😭
English
1
1
6
39
OFILI
OFILI@NonchalantMeW·
My own na to just de tag celebrities de beg them money , nothing de this life
English
1
0
1
11
OFILI
OFILI@NonchalantMeW·
@DORA_THREAD Send em 2bay since the world belong to me
English
1
0
1
5
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
Just in case Nobody told you Today. I'm proud of You. Stay the way you are. You're enough, you're worth it... Ejeh, You Deserve the World. ❤️🤟
English
8
5
22
106
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
@Morenikejitem13 Don't mind them, I don't know maybe dey no dey think for this Tinubu regime 😂
English
0
0
0
2
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
I day fight for my life... A person dey tell me say I no text am.. 😤 Abeg no dey whine me
English
6
1
21
78
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
Please can someone run one Rich Guy For Me? 😭😂 My return will be, I go just dey Pray for him nothing else 😭😂 Is it too much to ask 😔🥹😂
English
10
2
19
138
Ayetty Mama
Ayetty Mama@DORA_THREAD·
Good evening my lovely people's.. How was your weekend? 😀 Una see say I just dey enter X 😭 Nepa dey show us shege for our Area...
English
8
3
12
122
Mickey Sekani🧸
Mickey Sekani🧸@MichaelCk1_·
When my Mom turns ON the kitchen light at 3am
Mickey Sekani🧸 tweet media
English
8
7
28
155