Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·11h@debstarfx Na lie my guy just tell me say him foodstuff dey miss self 😑ترجمہ English0012
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·11h@prodbyweezard Ur name ehhh 😂 I say were 50k others come from be warned this manترجمہ English00130
Daniel and 50k others ☄@prodbyweezard·18hI'm very serious this morning if you unfollow me I will look for you I will find you And I will unfollow youترجمہ English617882K4
$wag 🇵🇹@swagonweb3·1dWhy do you have to follow me when you know that you will unfollow laterترجمہ English20758727
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·1dFine girl go just post picture una go just dey engage am anyhow e reach my turn everywhere dryترجمہ English7118166
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·13h@lastborn1011 Na now u dey know dem suppose tell u down naaترجمہ English1009
Emeka@lastborn1011·20hOr is that you people add juju(vudo) to grow your account to this point because WTH 🤦ترجمہ English185225081
Iamobire@iamobire·15hWill I stop Hello NO Cos I’m normally crazyترجمہexd💐@Eniola_mediaMe tweeting my audience English5314117
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·13hI don come back from work ehh who I never follow? Abi una don get too much followers ?ترجمہ English20631
StreetSavage@Ibrahimliving0·16hPeople wey I start X with no dey active again 🥲 Omo, consistency for this app no be joke.ترجمہ English12330236
exd💐@Eniola_media·18hSo you have heart? . yeah that's what poor people have instead of moneyترجمہ English22660
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·13hWe nor Sha normal 😅😅ترجمہexd💐@Eniola_mediaMe tweeting my audience English10620
Makanjuola Femi@Maka_crypt·23h@Ncrypto3O I think say na only me notice am This life no favor man se 😔ترجمہ English20212