پن کیا گیا ٹویٹ
Sam Connect
2.9K posts


In everything you do, no allow Kai hold you for road 😭😂😂
#MTNYelloTopTen | #Liveit100 | ADC to NDC | Victor Boniface
English

Una wan use twitter people escape poverty 😂😂
Small time una go turn this app to begging site 😭😂😂
Heis_teejay@SznTeejay
Don't get it twisted every hustling guy deserves comfort 😌
English

@TeniEntertainer Even if you wan pay 1 billion nobody fit sabi am 😂😂😭
English

@it_Rutie Iyabo ojo grandchild go do wedding before you go fit get sense 😁
English

@john322226 Work of Art pass am o, as Lungu Boy pass Work of Art
English

Bro! No asake album will ever beat this album

𝐂𝐢𝐭𝐲 𝐑𝐞𝐛𝐞𝐥 🦅@crspredictions
Asake “M$NEY” album🔥 🔥🔥🔥
English

TRENDING VIDEO: Nigerian Police officer lights weed up like Burna Boy on illegal stop and search duty.
Lateef Adedimeji | Lungu | Landlord | #Madonna
English

Una lack understanding no be small 😂
All he was saying is "there's power in your tongues" and use Tpain as an example
How does that mean he's praising Tpain or he's APC tool
Una dey talk oo
Una sha dey find way to push bad agenda about the album, lol 😆
SEUÑ@YKoluwaseun9
Finding out Asake is APC tool ruíned my day.💔
English

@marvo_sneh_ @YKoluwaseun9 Like bro 😭😂 simple understanding den no get 😂
English

@saed_writes @TheDamiForeign How? But nah him dey carry Wizkid 👀
English


@YoungGeeOD E no fit use another person phrase? Why tpain?
English


















