Wizkid fc ❤️🦅
330 posts

Wizkid fc ❤️🦅
@edu41555
Stay blessed & stay happy enjoy the good and the bad times ❤️🦅
Wizkid fc شامل ہوئے Haziran 2024
14 فالونگ14 فالوورز

@DaZeako E pain the werey. Next time stop to dey talk rubbish!! 🤣🤣
English

@buildyasef_ @DurkioWiz Thunder from above fire you. Shey na him promise Carter car?
English

@DurkioWiz When e don give Carterefe the car e scam am for, him go do apology
No car... No apology 🙅🏽
English

@Beautybeast0140 Rest if peller didn’t invite them in the first place they won’t have accident.
English

@Tufab I just dey laff Una wey believe say Carter send wizkid...
Nor be drag Una wan drag am ???
E nor really send una papa 🫵🏽😂😂😂
English

@Oluwaseun__0 I think say na VDM guy be this wetin happen between them 🤣🤣🤣
English

@it_Rutie Stop carrying fake news u fufu girl, dangote refinery is not yet in Nigeria stock market

English


















