PHAMOUS4PF 📌🎱
3.4K posts

PHAMOUS4PF 📌🎱
@phamous2000
(Base on believe) fitness, sports, Efootball gamer only ⚽❤️
Nigeria شامل ہوئے Aralık 2024
338 فالونگ163 فالوورز

@AkinOmoAkin_454 @phamous2000 @NoAuraInYou There’s literally no trick 🤣 I don’t know why people believe these things
English

I go show you 500k account wey better pass am .
useless people wey no dey sell efootball accounts dey argue with me.
AveiroBrains🌎@Aveiro_dun
My squad no too mad o but e go buy your ps5 4 times
English

@VadoFacco @phamous2000 @NoAuraInYou You cant clear a pack 225k naira
12k coin is just 175k in naira and 100 in US dollar
English

mobile games are for poor people that can’t afford a console.
gocrazy.@77gocrazy
every guy has one or two of these game😂
English

@trqvis_eth Shabi nah Wetin I tell them if u dey play dls u he gay
English

Anyone with the first game on their is either gay or they’re using a low end device.
gocrazy.@77gocrazy
every guy has one or two of these game😂
English
PHAMOUS4PF 📌🎱 ری ٹویٹ کیا

All these players dey my reserve😂
AveiroBrains🌎@Aveiro_dun
My squad no too mad o but e go buy your ps5 4 times
English

My squad no too mad o but e go buy your ps5 4 times

ᜰ@socetyhatesjay
mobile games are for poor people that can’t afford a console.
English

If na me be this bros I for don give you collapse doggy 7 times
KEMA💜🖤@Kemakillzzz
Guess who met Oyindamola baby in church today?? 😊😊😊
English

@NoAuraInYou Money dey bro I never asked u for money I fit dash am person if I want so rest
English

continue dey blab, when time reach to sell account, your eye go peel
PHAMOUS4PF 📌🎱@phamous2000
@NoAuraInYou Rest bro u know how much we spend every Monday for card if u don't know is 90k heights I mean efootball gamers can believe not u
English

Wahala for who dey miss my stream for TikTok

AveiroBrains🌎@Aveiro_dun
My squad no too mad o but e go buy your ps5 4 times
Filipino

@NoAuraInYou Rest bro u know how much we spend every Monday for card if u don't know is 90k heights I mean efootball gamers can believe not u
English