@zardgr8 Yes, I'd allow, as long as we're going together, and y'all starring and wondering who's digging her n who allow their woman to dress like this, y'all will see me walking by her side, but out alone without me🤢NAH
@ChainMara79511 I'M SO ANGRY RIGHT NOW, MY ANGER CAN BOIL YAM😡😡 on our way to ikorodu to visit grandma, Our moto breakdown for road, with my white ironed senator from 22-12, I dey mechanic moto wey I no sabi, my babe dey snap for road de thank God for how far we don reach😤😡
Some men too funny o! Woman Dey shake yansh and breast online and you Dey talk about love for her DMs
Ask her how much for a night and she will reply very fast bcos that’s her job.