Umar • FE
688 posts


A laptop can change your life.

There’s this lady that does my pedicure and manicure, very matured woman but a talkative, if i wan go do pedicure i dey carry different cars go, so one day went there for normal routine, met her and her kids, grown up man and teen daughter, u believe say this woman no collect money that day, she brought her son outside to meet me that i should pls teach him Yahoo, like u don run profile me as a yahoo boy, told d boy to meet me the next day with his laptop, as e reach my office, i carry wheel spanner give ham, make e go commot car tyre, na my own yahoo be this. People wey dey Gowon Estate go know the lady, very popular and she get big yansh. Make i no mention names. See wetin some mothers dey push their kids to.





♟️ WHERE TUNDE ONAKOYA RANKS IN WORLD CHESS According to FIDE (all players): 🌍 World — 26,509th 🌍 Africa — 349th 🇳🇬 Nigeria — 29th #Statisense (FIDE — International Chess Federation)

Has twitter given you at least one genuine friend?












