GEEMONEY †@honestfan0·5h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹DịchGIF English15117301
Styles..💭🟦@FashPrint70043·6hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂Dịch English52461898
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·4hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅Dịchstunna@jumsbby English7431863
Hxmza@Bn_Muhammad01·4h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeansDịch English0004
Hxmza đã retweetʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·5hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a jokeDịch English3514148
Hxmza đã retweetJamie@jamesjustlearn·5hOmor forget pride and build your X account oooDịch English31861686
ThatYTboy@daYTguy·10hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂Dịch English23144847
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·5h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peelDịch English104174