Faceless
8.4K posts

I remember when you shutdown the internet with this cover of Wizkid’s OJUELEGBA 🔥 🔥

Blaqbonez never still recover from this diss by Odumodublvck to him. See charisma 🥵

SHUT UP. IDIOT. NA UNA TYPE WEY NO EVER MAKE AM DEY GET MULTIPLE ADVICE FOR NIGGAS I BE MAD MAN LEAVE AM LIKE THAT. AND WHEN YOU SEE ME IN THE CLUB NO BRING THAT STUPID HAND MAKE I DAB MAKE E BE LIKE YOU SABI PERSON. DUMMY.

“he revived rap in naij” man idk I think your taste is very questionable

PSYCHOYP WENT BONKERS ON FIRSTKLAZ’ “FORMULAR 1”. 🔥🔥🔥😮💨

FOR REAL RAP BEEF NA SHOOT DEM DEY SHOOT NO BE RAP SO MAKE UNA PICK UNA POISON WELL. GO ASK DEM LIL DURK. RAP WITH WHO? 😭🤣😭🤣😭🤣 UNA NO KNOW ANYTHING ABOUT RAP BEEF. RAP BEEF NA WHEN YOU NO FIT GO STAY YOUR MAMA HOUSE NA BEEF BE THAT. WHAT IS WORTH DOING IS WORTH DOING WELL.

Currently playing ACL The song na Big hit, global super star

odumodu gotta be the dumbest person in the industry right?

ACL