Tweet ghim
Sam Connect
2.9K posts

Sam Connect
@Sam_Connect1
Football, Memes, Funny Videos
Tham gia Nisan 2024
646 Đang theo dõi752 Người theo dõi

@TeniEntertainer I no get money for wine, shey you go buy for me? 👀
English

@fimlex2 As black as he is, nah so his brain black
Black face, black brain
English

@Gilmoorre You wey no no watin next for your life. lol
No be you been say nah 5/10 for Livestream
English

@thedebuthub @bigggpizzle Na only god know Wetin zinoleesky Dey do for living 😂
English

Highest charting Nigerian projects on US 🇺🇸 Apple Music:
#2. Timeless
#2. I Told Them…
#2. S2 - EP
#2. Lungu Boy
#3. Work of Art
#3. REAL, Vol. 1 - EP
#4. Love, Damini
#4. More Love, Less Ego
#4. Unruly
#4. Morayo
#4. Olamidé
#4. M$NEY 🆕
#5. Made in Lagos ⬇️
#5. Mr. Money With The Vibe ⬇️
#5. NAHAMciaga (EP) ⬇️
#5. Born in the Wild ⬇️
#6. Bad Since ‘97 (EP) ⬇️
#6. Vibe Till Thy Kingdom Come ⬇️
#7. Twice As Tall ⬇️
#7. A Better Time ⬇️
#7. Children Of Africa (EP) ⬇️
#7. No Sign Of Weakness ⬇️
#9. Ikigai / 生き甲斐, Vol. 1 ⬇️
#10. Thy Kingdom Come ⬇️
#10. 5ive ⬇️
English

Omo see car interior, God abeg make I no die inside Lexus 😭
Cuppy@cuppymusic
Making it bigger 🤌🏾
English

“I lowkey wish I was a man... Life is much easier for men cause it’s certain you have to work hard to make money, but for women, we’ve been stigmatized and there are so many rules & regulations covering us, like a woman is not supposed to dream big... ” — Phyna
#aifoundry
English

My man and I are going on another vacation to Qatar, and this time he’s spending about $50,000 on it😳
—- Jarvis says
Egbere | Victor Boniface | Igor Thiago | #aifoundry
English


Boys are so corrvpt these days, imagine me as old as i am a 19 year old boy is telling me he likes me and want us to do something together” — Lady shares
Egbere | Oloye | Victor Boniface | #aifoundry
English

In everything you do, no allow Kai hold you for road 😭😂😂
#MTNYelloTopTen | #Liveit100 | ADC to NDC | Victor Boniface
English

Una wan use twitter people escape poverty 😂😂
Small time una go turn this app to begging site 😭😂😂
Heis_teejay@SznTeejay
Don't get it twisted every hustling guy deserves comfort 😌
English

@TeniEntertainer Even if you wan pay 1 billion nobody fit sabi am 😂😂😭
English

@it_Rutie Iyabo ojo grandchild go do wedding before you go fit get sense 😁
English

















