Heino anonymous
405 posts

Heino anonymous
@Spackles77
crypto trading and help go grow your Bitcoin wallet, recovery of Bitcoin
Tham gia Ağustos 2025
254 Đang theo dõi16 Người theo dõi

@YKoluwaseun9 Omo na for u wey no wise o I owe my mama alot bros no go carry talk
English

@lordlamba1 If at all as you look am you smile make the blessings reach my side too
English

@davido Mi lordy e no go sad if mens taste that lifestyle wey mens de feel so make the year favor all mens
English

@DurkioWiz Come Abuja come talk all this one make u see craze wey pass ur own
English

@popsynightmare2 @burnaboy Bros una no sabii edit next time edit am well mumu fc fans delusional fan base as una fave de lie for una make una continue be agawa
English

@blackebony28 Album wey Dem nominate for Grammy wic of ur fave album Dem done ever nominate agawa net
English

@OluchyyRaregem @Avatar_Macho For ur puna wey done make gbim na men go last haba if u be man wey de doke person like u eeeh u go last
English

@yabaleftonline But him how u go do giveaway online ur guy see am ND him no get money him come ur dm ask u for something u say u go block am na so life be as u slide in person dm wey Dem help u and u no feet do same thing shall na man de do man if na woman enter him dm him no go talk all this
English

@Brattyenori13 This one no go ever see man marry o her life done ogbafia
English

Congratulate me please 😭😭bye bye to broke men🥹


Enori🎀@Brattyenori13
I made a big girl purchase 🥹🥹
English

@ItsAmahAdoma So her mama wey de with her papa forever no wise bdat
English

@olabisof_lag23 Person wey get academy wetin him want use football do ?
English

@yarlo_wtf Fear how una de forget who burna be o make una no go assume o
English


























