@Trevor_sidogi Lol. For 9ja we nor dey post this kind thing oo cause na normal . You go see youths way get shops way heavy million dey inside. You dey celebrate empty shop lol
Wizkid left Puma f!ghting for equal payments between African Artists and Foreign Artists, they called him all sort of names, now the same Puma has just shamefully parted ways with Davido despite paying him less, you guys don’t know what Wizkid stands for
@_Tee__G Lol …. If this man was to be a Nigerian . We’d contribute more than 100 million Naira in less than a day . I bet you it would take about a year for the whole South Africa to contribute R1m for your freedom fighter’s lol
@RowlandOba8895@LovethSJ@GuyMr10 All this fc . Ina go gas dey calm .. na ina nor dey read news . As long as say na davido ina go just post lol .. now na say puma and david nor dey lol ina don post that one again without confirming lol.
@moskhoe@Anhis01@honest30bgfan_ Now na protein nor be mango rice again lol. Abeg al of ina just dey raise one stupid standard. E fit be say 2k meat this one dey buy like that ooo ma him dey hype egg lol
@coldheartedboy@Anhis01@honest30bgfan_ Bro e no fit buy for one month for me oga. Everybody no Dey eat same quality of meal so rest. Unless you no add your protein for the 100k. I get bro wey Dey live with me and girl wey Dey come around come do some days. My protein a month pass 100k. To each their own. Chill
@incarnate_13 he rejected the money he could’ve pocketed from puma to save face for other african artists, fought against backstage award for african artists when others saw it as a norm, you definitely don’t understand the context
@GuyMr10 For ina way nor sabi anything. Puma and davido still dey in partnership for a long time . Ina daddy (wiz) dey compare him self to rihana and neymar way puma day pay $10m yearly lol..
@GuyMr10 Part way ko part ways ni.bros if you nor sabi story nor dey talk am.wetin really sap na say wiz and puma bin get deal wiz come demand for more funds but puma reject am. baba para say him go drop.Puma come call davido give am that same amount way wiz bin demand . Na wetin sap .
@unknownfoudr@Richardllax@Anhis01@honest30bgfan_ With all the whole mango rice na 78k lol.. me self think say na like 150k self . What of banana rice . See grown up way dey lecture children. And na say na online ooo if you enter market na like 65/70k e go be ooo . Mango rice my foot . Nonsense
@Richardllax@Anhis01@coldheartedboy@honest30bgfan_ You think say na everybody Dey chop stone ?? Go ask for mango rice one bag. Sometimes e no good to Dey follow small children talk because them no know wetin Dey happen
@Cap9ja@bigtimmmi@JBS477@honest30bgfan_ How much come be 1 bag of rice 100k ???? You see that thing way i dey talk . This egbon nor sabi where market dey se lol..
@Cap9ja@honest30bgfan_ Buy 2 cartoons of noodles bro still buy 1 bag of rice comot am inside 230k how much go remain??? If na personal shopper dey help you buy food abeg for here na our leg and hand we dey use enter market my bro
@coldheartedboy@honest30bgfan_ Lies my bro, i got market yesterday, its impossible. Only indomie carton 10k that rice here fit reach 30-50k per one because na foreign rice
@Cap9ja@Anhis01@honest30bgfan_ Bros you dey enter market at all ? Like you dey use your hand enter market buy things ?? Cause i nor sabi where you see your standard shopping . Way food stuffs 230k nor go do you
@Anhis01@coldheartedboy@honest30bgfan_ Bro, standard shopping cant get you that, you must be doing below average shopping and thats okay. Don't compare them
@Cap9ja@coldheartedboy@honest30bgfan_ Standard shopping? What consist of your standard shopping list please?
Maybe you just used the words🤦🏾♂️ the fact that you guys don’t even understand the post! 230k in Nigeria is soo much and has more purchasing power than 150$ in europe!
@Anhis01@moskhoe@honest30bgfan_ Eat watin??? All my chow na house . I nor remember the last time i buy food outside .. bro people way nor sabi where market dey na hin dey talk say 100k nor fit buy their food ooo for 1 month.
@moskhoe@coldheartedboy@honest30bgfan_ I actually eat out, order online too. But i mostly take my food stuffs 4 out of 7 days a week tho. And sometimes i do 7 days of 7 weeks
But yes. My foodstuffs dey spoil wella. Had to cut down on some stuffs