Tweet ghimModel@model2is·18hYou want make I follow you but you no Dey follow meDịch English120131142.6K
Model đã retweetBlessed😈@Blessedonx1·2h@model2is Everybody na Judas on the streets of twitterDịch English11127
Model@model2is·13hAs I Dey follow everybody wey nobody gree follow me back e good?Dịch English6511731.3K
Model đã retweetGehGeh@official_Gegeh·2hAll Farmers association members We go on break by 12pm everyday Start farming from 7am till 12pm Take a break from 12pm till 1pm then fire down till whenever you want to sleep ❤️Dịch English84332097K3
Model@model2is·2hUna sure say this Elon money go reach all of us? Make some of una give up abegDịch English30441
Model@model2is·2hE get how you go do April fool near me I go first break bottle for your headDịch English01331
𝐋𝐔𝐌𝐀™@vai1kai·2hNeed more verified followers? Comment below and make sure to follow everyone who likes your comment ⬇️Dịch English170281082.3K